bring – Naija verb conjugation

Naija verb forms of bring

Present

All personsbring

Past

bring

Verbs conjugated like bring

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • de just dey share am but de go dey bring big bill They share it yet they bring overestimated bills. (Miscellaneous sources)
  • e say I go bring malta or mineral and biscuit which I give am He said I should bring malta, or soft drinks and cookies, which I did. (Miscellaneous sources)
  • I say okay bring sixty thousand naira I said "OK, give me sixty thousand naira." (Miscellaneous sources)
  • so dat na some of di interesting part about journalism wey be sey as in de dey talk sey dem say even when you get issue wey you wan discuss people attitude fit bring out anoda issue wey fit lead to anoda story entirely So one of the interesting things about journalism is that they say, they say that even when you have issues you want to discuss, people's [...] (Miscellaneous sources)
  • di wife con go bring im junior broder Then the wife went to bring her younger brother. (Miscellaneous sources)
  • di wife e just bring her junior broder for village The wife just brought her younger brother from the village. (Miscellaneous sources)
  • as in you gats bring yourself down to achieve wetin you want I mean, you have to be humble to get what you want. (Miscellaneous sources)
  • naim di next day my oga con tell me sey meh I go bring my money come wit my drinks meh I con sign So the next day, my boss asked me to go and bring my training fee, come with drinks and afterwards sign the apprenticeship form. (Miscellaneous sources)
  • because if person do bad ting now de go say person don thief but if person hustle de go dey bring us go back to square one Because if a guy does a bad thing, they will say he's a thief, but if a guy hustles, they will bring us back to square one. (Miscellaneous sources)
  • dis one go bring im own medicine One guy would bring his own medicine. (Miscellaneous sources)
  • how dey take dey cook egusi soup be sey you go bring out your egusi you go grind am The way to cook egusi is to take out your egusi seeds, and grind them. (Miscellaneous sources)
  • den when e don boil finish you bring am down Then when it has finished boiling, bring it down. (Miscellaneous sources)
  • if you give people people go buy am dem go carry am go dem no go remember bring my money again If you give people things, they'll buy it and take it away, they won't remember to bring my money again. (Miscellaneous sources)
  • but I I go keep my promise now I go bring money for you now But I'll keep my promise, I'll bring you your money. (Miscellaneous sources)
  • I go bring money ehn two weeks I'll bring money in uh... two weeks. (Miscellaneous sources)

Cognates

-