complain – Naija verb conjugation

Naija verb forms of complain

Present

All personscomplain

Past

complain

Verbs conjugated like complain

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • na dem dey follow dey complain They're the ones complaining. (Miscellaneous sources)
  • all di elders con tell dem sey una see wetin our people dey complain sey market no dey let de go again All the elders, then he told them, you see what our people are complaining about. The market is a place where they can't go anymore. (Miscellaneous sources)
  • na why you too dey complain like dis guy Why do you always complain like this guy? (Miscellaneous sources)
  • if na you be Mama abi di Mama na your mama sey you go complain If you were Mama, or if Mama were your mother, would you complain? (Miscellaneous sources)
  • de don dey find di suspect when dem go complain by di victim Mister Oka Monday wey be sey di suspect e thief im ATM card o and e collect all di money from im account They have been searching for the suspect since a complaint was lodged by the [...] (Miscellaneous sources)
  • di oder ones go go sit down one side dey complain The others will go and sit down on one side, complaining. (Miscellaneous sources)
  • when you reach road now di motor go stop you go begin complain When you get to so-... the road, the vehicle will stop and you will start complaining. (Miscellaneous sources)

Cognates

-