settle – Naija verb conjugation

Naija verb forms of settle

Present

All personssettle

Past

settle

Verbs conjugated like settle

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • e say okay no problem dat since de di my time with you don don don do sey e go settle me He said OK, no problem since the, the, my time with you has, has, has finished, he will let me go with some money. (Miscellaneous sources)
  • so I come serve am for some two or three months before e come settle me making a year and eight months So I kept working for him for like two or three months before he let me go, so that makes a year and eight months. (Miscellaneous sources)
  • so when I e settle e settle me I start to dey hustle my own sef dey go site to site So, when I se-, he let me go with some money, I started to hustle on my own, going from one site to another. (Miscellaneous sources)
  • so for di following year so you don ready settle your peace So for the following year, you have already settled your peace. (Miscellaneous sources)
  • you no ready to settle down You're not ready to settle down. (Miscellaneous sources)
  • na so we go settle am That's how we will settle it. (Miscellaneous sources)
  • I go give you I go settle you now I'll give you, I'll settle it for you now. (Miscellaneous sources)
  • but because of wetin don dey happen for past plenty people don feel sey oh because eh some people wan come collect wetin dey deir land de no settle down gist to dem compensate dem But due to the events of the past, so many people felt that oh, because uh... some people want to take over the resources on their lands, they refuse to dialogue [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-