siddon – Naija verb conjugation

Naija verb forms of siddon

Present

All personssiddon

Past

siddon

Verbs conjugated like siddon

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • I no know sey my guy im siddown im carry goods I didn't know that my guy, he was sitting down, he was carrying goods. (Miscellaneous sources)
  • I no know sey im no siddown well I didn't know that he was not sitting properly. (Miscellaneous sources)
  • so she con tell me sey mey I siddown So she told me I should sit down. (Miscellaneous sources)
  • I con dey wonder say sis we never pray o come back here make we siddon pray to God first o I started wondering and said, "sis, we haven't prayed! Come back here, and let's sit down and pray to God first." (Miscellaneous sources)
  • so na here I see am dere wey she siddon look like So it was there, I saw her there sitting down looking like... (Miscellaneous sources)
  • I buy im own buy my own we siddon dey chop I would buy his own, buy mine, we would sit down and eat. (Miscellaneous sources)
  • even sef dey siddon for where professors and doctors sef dem dey dey lecture dem In fact, he was sitting among professors and in fact, doctors were there too, and he was lecturing them. (Miscellaneous sources)
  • I sidown tink am one day I sat down to think about it one day. (Miscellaneous sources)
  • I sidown tink am I sat down to think about it. (Miscellaneous sources)
  • oya sidown make I teach you how de dey speak Pidgin "Now sit down, let me teach you how to speak Pidgin!" (Miscellaneous sources)
  • if to say dem start am early de for don sidown look wetin before leaders do If they had started earlier, they would have sat down to study what past leaders did. (Miscellaneous sources)
  • now when de don finally enter power na dat time de go come sidown begin dey tink wetin dem go do Now when they have finally come into power, that’s when they will sit down to think about what they will do. (Miscellaneous sources)
  • at dat point now naim you fit siddown say oya make we change di country That's the point where you can sit down and say, "now, let us change the country!" (Miscellaneous sources)

Cognates

-