blow – Naija verb conjugation

Naija verb forms of blow

Present

All personsblow

Past

blow

Verbs conjugated like blow

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • music e go dey blow The music will be loud. (Miscellaneous sources)
  • if except dis few days now wey rain wey breeze blow well well so our light spoil If... except these last few days now when the rain... when the wind was very strong, so our electricity got messed up. (Miscellaneous sources)
  • dem dey talk sey whistle blowing policy make una con dey do ofofo dey collect money They are talking about the whistle blowing policy... engage in gossip and make money. (Miscellaneous sources)
  • make e comply with di whistle blowing policy of dem government of President Muhammadu Buhari and international standard wey dey talk sey anybody wey dey do ofofo under di whistle blower against wetin dem dey call harassment idunkokomoni [...] (Miscellaneous sources)
  • ladies and gentlemen I no go say make you no do wetin make you no blow whistle o Ladies and gentlement, I won't say you should not do what... you should not blow the whistle. (Miscellaneous sources)
  • blow whistle because sey if you blow whistle you go turn millionaire but sha o if your whistle no con loud abi dem catch you before di people wey de suppose hear di whistle dem catch you o [...] (Miscellaneous sources)
  • blow whistle because sey if you blow whistle you go turn millionaire but sha o if your whistle no con loud abi dem catch you before di people wey de suppose hear di whistle dem catch you o Blow the whistle because if you blow the [...] (Miscellaneous sources)
  • dem dey blow am like eh just like di horn too animal horn They blow it like uh... just like the horn too, animal horn. (Miscellaneous sources)
  • and if dey see men na so de go dey blow deir yansh And if they see men, they'll go shaking their butts. (Miscellaneous sources)
  • ah you know as blow blow dey be now Ah, you know how it is with a balloon. (Miscellaneous sources)
  • if you blow am blow am blow am if you just carry sharp object sharp thing touch dat blow blow wetin go happen If you blow it up... blow it up... blow it up and you just touch it with a sharp [...] (Miscellaneous sources)
  • if you blow am blow am blow am if you just carry sharp object sharp thing touch dat blow blow wetin go happen If you blow it up... blow it up... blow it up and you just touch it with a sharp object... any [...] (Miscellaneous sources)
  • if you blow am blow am blow am if you just carry sharp object sharp thing touch dat blow blow wetin go happen If you blow it up... blow it up... blow it up and you just touch it with a sharp object... any sharp thing, what [...] (Miscellaneous sources)
  • if you blow am too much e go dey chop for di centre but if you If you blow too much air into it, it will come apart in the middle, but if you... (Miscellaneous sources)

Cognates

-