Past
bless
Verbs conjugated like bless
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
eh de see dem as di god di spirit wey di gods send come con take bless us They see them as the god... the spirits which the gods sent to bless us.
(Miscellaneous sources)
-
meh God bless and keep una all di power wey dey for dis world and my Papa get am to make una teach di people wey dey di world and baptise dem wit di name of di Papa im Pikin and di Holy Ghost May God bless [...]
(Miscellaneous sources)
-
im dey hear our prayer everyday but I know sey everybody get im own time wey be sey God dey dey bless am everybody get im own time wey be sey God say today is your own day He hears our prayers every day, but I know that there is time for everybody when God blesses, blesses them... there is time [...]
(Miscellaneous sources)
-
so if na commitment ehn if God dey if God dey bless person because of wetin e dey do ah I no know sha because I no be God So if it's commitment, right, if God is... if God blesses someone for what they do, ah... well, I don’t know because I am [...]
(Miscellaneous sources)
-
my advice to anybody wey dey do music make e do di right thing wey know sey e go make God bless am and bless people wey dey listen to am My advice to anyone who is into music is that they should do what they know will make God bless them and the people who listen to them.
(Miscellaneous sources)
-
God dey bless dem yafun yafun God blesses them immensely.
(Miscellaneous sources)
-
God bless you as you accept am into your life God bless you as you accept him into your life!
(Miscellaneous sources)
-
bless your heart He blesses your heart!
(Miscellaneous sources)
Cognates
-