beg – Naija verb conjugation

Naija verb forms of beg

Present

All personsbeg

Past

beg

Verbs conjugated like beg

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • so na just wetin I just dey beg government meh dem try do be dat So, that's what I'm just begging the government to try to do. (Miscellaneous sources)
  • so na wetin I just dey beg di government meh dem don dey useful So, that is just what I am begging of the government: let them be useful. (Miscellaneous sources)
  • and e con use di opportunity take beg police people dem and oder security people sey make dem abeg improve for security matter for di area And he then used the opportunity to beg the police and other security personnel to improve [...] (Miscellaneous sources)
  • God a beg just try help me God, I beg you, just try and help me. (Miscellaneous sources)
  • a beg I'm begging you! (Miscellaneous sources)
  • God a beg try God, I'm begging you, do something! (Miscellaneous sources)
  • God a beg God, I'm begging you! (Miscellaneous sources)
  • God a beg God, please! (Miscellaneous sources)
  • abeg make God go make God just try do someting for us dat side a beg Please, let God go... let God just try and do something for us there, please. (Miscellaneous sources)
  • na ting wey we why I dey beg That's the reason why we... why I am begging you. (Miscellaneous sources)
  • God please a beg God, please, I beg you. (Miscellaneous sources)
  • we just dey beg We are just begging you. (Miscellaneous sources)
  • a beg I'm begging you. (Miscellaneous sources)
  • God we just we just dey beg God, we are just, we are just begging you. (Miscellaneous sources)
  • God we just dey beg God, we are just begging you. (Miscellaneous sources)

Cognates

-