beat – Naija verb conjugation

Naija verb forms of beat

Present

All personsbeat

Past

beat

Verbs conjugated like beat

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • e say if e no fit do am if di pikin no fit do am den de go kill de go beat di man till death He said that if she cannot do it, if the child cannot do it, then, they will kill, they will beat the man to death. (Miscellaneous sources)
  • e say if you no fit do am sey de go beat me till death He said, "if you can't do it, they will beat me to death." (Miscellaneous sources)
  • e say if e no fit do am sey de go beat di man He said if he cannot do it, they will beat him. (Miscellaneous sources)
  • me I no wan make person come beat me o I, I don't want someone to beat me up. (Miscellaneous sources)
  • use di pikin take am take beat di banga Pound the banga with the child. (Miscellaneous sources)
  • allow fire make fire beat di Ewere pot well well Heat the ewere pot for a very long time. (Miscellaneous sources)
  • if fire done beat am well well take your spoon When it has been heated up well enough, pick up your spoon. (Miscellaneous sources)
  • allow di fire make e beat di soup inside di Ewere pot for three minutes Heat up the sauce right inside the ewere pot for three minutes. (Miscellaneous sources)
  • de say de beat players beat coach even come cut e cutlass cut di head of driver It was reported that they beat the players and their coach, they even cut uh... butchered the head of the driver with [...] (Miscellaneous sources)
  • de say de beat players beat coach even come cut e cutlass cut di head of driver It was reported that they beat the players and their coach, they even cut uh... butchered the head of the driver with cutlass. (Miscellaneous sources)
  • yes o Osun United coach Rier Duke Udi sef de say de beat am wella inside di level Yes, it was reported that Osun United's coach, Rier Duke Udi, was beaten mercilessly in the attack. (Miscellaneous sources)
  • and as de dey vex so na so de dey beat di people wey be sey de bin dey work inside aeroplane o ehn maybe di crew member o And when they're angry, they also beat the ones who work with airplanes, uh... maybe the cr-... crew [...] (Miscellaneous sources)
  • abi de go find small wahala bin beat people wey be sey dey eh dey work behind di desk Or they go looking for trouble and beat the people working behind the desks. (Miscellaneous sources)
  • now we hear sey Macron na im go be di youngest ever president wey be sey obodo France don ever get and in fact sey im bin beat the far right National Front leader Marine Le Pen after one very very strong contest wey be sey bin sele Now, we heard that Macron will be the youngest President that France has ever had, and in [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-