Past
arrange
Verbs conjugated like arrange
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
so de for don try small ting just tay arrange person So, they should have made a little effort just to settle people.
(Miscellaneous sources)
-
make she kukuma just arrange hersef o Let her just adjust herself.
(Miscellaneous sources)
-
dat if I wake up early she go tell me sey make I first go shop go carry tings arrange tings before I con come school I said if I wake up early, she would ask me to go to the shop first, to go and carry things, arrange things, before I went to school.
(Miscellaneous sources)
-
mey dem go arrange di Tripartite Committee dat is to say Igbimo Elenumeta They should go and arrange the Tripartite Committee, which is to say the "Igbimo Elenumeta" [Three Man Committee].
(Miscellaneous sources)
-
JAMB recently na im dey yarn sey dem go arrange one kind optional mock examination wey anybody wey like am fit do before di twenty seventeen UTME JAMB said recently that they will arrange an optional mock exam which anyone interested can sit [...]
(Miscellaneous sources)
-
make una arrange am Prepare it.
(Miscellaneous sources)
-
inside dat your okra instead of you to dey cook di okra cook am cook am cook am cook am cook am I go just tell you sharp sharp way wey you go need to arrange your okra wey you go fit eat your okra witout you no cook am With okra, instead of you cooking the okra, cooking it... cooking it... cooking it... cooking it... cooking it, I'll tell you really [...]
(Miscellaneous sources)
-
as I reach house I just do one or two things just arrange myself As soon as I get to the house, I will just do one or two things, take care of myself.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-