advise – Naija verb conjugation

Naija verb forms of advise

Present

All personsadvise

Past

advise

Verbs conjugated like advise

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • I advise her o "I just gave her some advice." (Miscellaneous sources)
  • she go tell madam sey I dey advise her make she dey thief money "She reported to the lady that I was encouraging her to steal money." (Miscellaneous sources)
  • we hear sey after attempt to withdraw di money e fail di suspect e don memorise di victim secret pin card o advise am to follow am to a nearby bank where dem go for do am easier o We heard that when the attempt to withdraw the money failed, the suspect had already memorised the victim's secret pin, he [...] (Miscellaneous sources)
  • and I dey also advise dem when it comes to And I also advise them when it comes to... (Miscellaneous sources)
  • but I con like advise di guy say na just with time and perseverance and things go surely dey okay But I told the guy that it's just... with time, and perseverance, things will surely be alright. (Miscellaneous sources)
  • di man don advise me about education di man don talk to me The man advised me on education, the man has guided me. (Miscellaneous sources)
  • alright di House of Representative don come outside advise Federal Government say make dem try to chook dem eye inside dis kind price of cement inside we country as e don begin to dey get one kind croocroo leg like dat Alright, the House of [...] (Miscellaneous sources)
  • e con come outside advise Federal Ministry of Industry Trade and Investment make dem come outside connect wit di Cement Manufacturers Association of Nigeria and oder kain join body dem So he came out to advise the [...] (Miscellaneous sources)
  • and also e bin dey dey advise all dis airlines wey be sey dey operate inside we obodo sey make make de uphold make de hold strongly all di commission wey be sey de bin get di terms and condition and contract on all di And he [...] (Miscellaneous sources)
  • why you no fit advise dese children Why aren't you able to advise these children? (Miscellaneous sources)

Cognates

-