Past
accord
Verbs conjugated like accord
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
den if na starch you wan take eat am o if na semo o but according to banga soup sha na starch na im go wit am so dat e go dey well Then if it's starch you want to eat it with, if it's semo... but banga, starch is what goes well with it, so it tastes good.
(Miscellaneous sources)
-
according to Oga Ogiator e say di time e dey talk dis story e con talk sey e be dey di hand of dis people wey kpaki am hide for two days before dem con free am last last According to Mr Ogiator, he said [...]
(Miscellaneous sources)
-
dem say mama don still get a second extension according to di minister They said Mama still got a second extension, according to the Minister.
(Miscellaneous sources)
-
according to di source di victim wey come from Amachara Umukpara a satellite town wey dey near di Capital City Umuahia e dey make attempt o to withdraw some money from one ATM ni wey dem attach to Commercial [...]
(Miscellaneous sources)
-
according to wetin di board yarn wetin dem wan take do di mock examination na to allow candidate mey dem feel o wetin di examination wetin e go be like According to what the board said, what they want to [...]
(Miscellaneous sources)
-
according to him fifty one of di people na im de gats to do with sey dem no put di device while oders na due to oder offences including sey dem dey pass different ways wey be sey dem no suppose pass [...]
(Miscellaneous sources)
-
according to di Bible for in in ehm John chapter three verse three a man name Nicodemus go meet Jesus one day con ask Jesus sey I dey see di tings wey you dey do since you come According to the Bible in, [...]
(Miscellaneous sources)
-
according to John chapter one verse one dat word na im be who According to John chapter one, verse one, that word is who?
(Miscellaneous sources)
-
hey o according by di tory paper wen be sey we get dis morning from Osun United spokesperson wey de call Tunde Samshudeen e say di bus driver now de say na critical situation na im be im own According to the [...]
(Miscellaneous sources)
-
yes as e take be so now dem be di club wen im get money pass for obodo world because according by force na only dem sit down on top number one position on top di level Yes, as it is, they are the richest club in the whole world because they are in the top position.
(Miscellaneous sources)
-
according to di report inside Maputo dis talk follow one outbreak of Avian Flu as dem bin announce am inside last week According to the report in Maputo, this announcement follows an outbreak of Avian Flu [...]
(Miscellaneous sources)
-
as e appear sey over dis one as e happen finish before before earlier report of di kind hostage situation wey dey happen for dat area one suicide bomber according to di report dem talk sey dis one die for dis one wey happen As it appears that over this one... when it happened... earlier reports of this type of hostage situation which happens in that [...]
(Miscellaneous sources)
-
according by di way wey Senate Commitee on Top of Works dem chamo Kabir Gaya wey dey representate APC Kano di way wey e take yarn di matter de no dey hear one side of tori judge o According to the [...]
(Miscellaneous sources)
-
so according by di way wey di matter e suppose be base on di arrangy of road fund bill wey de bin propose wey di Commitee bin say okay make una reason dis matter mey una shook eye on top you get e dey different [...]
(Miscellaneous sources)
-
now according by Oga Femi also e be dey explain sey di duration di length of stay wey be sey Oga Buhari will go stay inside London sey na only im doctor na im fit talk that one right now but sey dis one no go [...]
(Miscellaneous sources)
Cognates
-