sabi – Naija verb conjugation

Naija verb forms of sabi

Present

All personssabi

Past

sabi

Verbs conjugated like sabi

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

From Portuguese saber. See: Portuguese 'saber'.

Sample Sentences

  • tell am sey Oga dis your luck eh work o I like am I wan sabi am I told him "oga, this your luck, uh... work, I like it, I want to know more about it." (Miscellaneous sources)
  • e say I wan sabi am He asked if I wanted to learn it. (Miscellaneous sources)
  • I tell am sey me I wan sabi am I told him "me, I want to learn it." (Miscellaneous sources)
  • after I learn di work a year and six month I see sey I don sabi di work After I learned the job for a year and six months, I realized I'd mastered it. (Miscellaneous sources)
  • I sabi design dis window I know how to design these windows. (Miscellaneous sources)
  • as I con dey learn carpenter I don dey sabi I don dey sabi small small As I was learning carpentry, I was beginning to grasp... I was understanding little by little. (Miscellaneous sources)
  • person wey dey teach me work don comot and I don sabi work "The person who was teaching me has left, and I've finished learning the work." (Miscellaneous sources)
  • e con dey tell people sey eh sey me I no sabi drive machine He was telling people that uh... that I, I don't know how to ride a bike. (Miscellaneous sources)
  • make I tell you something make you sabi small Let me tell you something, for you to know a thing or two. (Miscellaneous sources)
  • but if e don sabi pedal now na be sey we go give am cement paper or brown paper we go put am for needle meh e take dey sew wid needle But if they know how to pedal, that means that we will give them cement paper, [...] (Miscellaneous sources)
  • me ma I no I no sabi go out for Christmas Me, I don’t kno-... I don’t know how to go out at Christmas. (Miscellaneous sources)
  • she ma sef she no sabi go out in Christmas Even she, she didn't know how to go out at Christmas. (Miscellaneous sources)
  • I no I no I no sabi one two three now I don't... I don't... I don't know a thing. (Miscellaneous sources)
  • you no sabi one two three You don't know one two three? (Miscellaneous sources)
  • di ting wey dem no sabi I go explain to dem so dat de go fit give me one of dose tings wey I go use I would explain the things they do not understand to them, so that they would give me one of those things for me to [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-