Past
worry
Verbs conjugated like worry
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
as I look for work I con dey work di day wey I complete two weeks because everybody wey I don wey everybody wey promise me sey de go help me for my admission de tell me sey mah no worry mah no worry As I looked for a job, I was working then, the day I had worked for exactly two weeks, because everybody I had... who... everybody who promised me they would help me for my [...]
(Miscellaneous sources)
-
as I look for work I con dey work di day wey I complete two weeks because everybody wey I don wey everybody wey promise me sey de go help me for my admission de tell me sey mah no worry mah no worry As I looked for a job, I was working then, the day I had worked for exactly two weeks, because everybody I had... who... everybody who promised me they would help me for my admission, they told [...]
(Miscellaneous sources)
-
im say mah no worry im go buy fuel for me we go go He said I shouldn't worry, he would buy me fuel, we will go.
(Miscellaneous sources)
-
naim di girl con tell am sey papa no worry go inside house go sleep Then the girl told him, "papa, don't worry. Go into the house. Go to sleep."
(Miscellaneous sources)
-
no worry "Don't worry."
(Miscellaneous sources)
-
naim e con talk to me sey make I no worry Then my teacher told me not to worry.
(Miscellaneous sources)
-
e con say make I no worry She said I shouldn't worry.
(Miscellaneous sources)
-
e dey dey e dey worry deir brain It... it gets them worried.
(Miscellaneous sources)
-
greed dey worry women well well Women are very greedy.
(Miscellaneous sources)
-
but no worry no worry Don't worry, don't worry.
(Miscellaneous sources)
-
so make una no worry So do not worry.
(Miscellaneous sources)
-
di papa con tear di paper e con hug di boy e con tell am sey I don forgive you no worry The father tore up the paper, then he hugged the boy and he said to him, "I have forgiven you, don't worry".
(Miscellaneous sources)
-
heat no dey worry us at all The heat does not bother us at all.
(Miscellaneous sources)
-
we no dey worry for rashes or anyting We don't worry about rashes, or anything.
(Miscellaneous sources)
-
e dey worry tyre because when you carry load when you enter inside di tyre di motor e go press dat tyre It disturbs tires because when you put loads into your car and you enter into the tire... the car, it [...]
(Miscellaneous sources)
Cognates
-