Past
wait
Verbs conjugated like wait
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
I go house dey wait you I'll be at home waiting for you.
(Miscellaneous sources)
-
I wait wait wait wait wait I waited and waited.
(Miscellaneous sources)
-
because normally de dey de dey promise us sey dis one go happen dis one go happen but all of us don dey wait noting dey happen Because normally, they do... they do promise us this will happen, that it will happen, but all of us have been waiting, nothing is happening.
(Miscellaneous sources)
-
we don dey wait We've been waiting.
(Miscellaneous sources)
-
even till now sef we still dey wait Right up to now, we are still waiting.
(Miscellaneous sources)
-
but you no go wait meh di oil bleach before you turn everything put But you don't wait for the oil to bleach before you put everything inside.
(Miscellaneous sources)
-
we wait for bus mtschew like about thirty minutes before we con see bus we con begin go home We waited for the bus mstchew, for about thirty minutes before we saw one, then we started heading home.
(Miscellaneous sources)
-
wait na hear wey you hear Wait, have you only heard of it?
(Miscellaneous sources)
-
wait first Wait first!
(Miscellaneous sources)
-
wait Wait!
(Miscellaneous sources)
-
so I con dey wait dey wait dey wait So, I was waiting, waiting, waiting.
(Miscellaneous sources)
-
de go con dey wait make di animal come They should be waiting for the animal to come out.
(Miscellaneous sources)
-
different group soldier hunter dem con dey everywhere dey wait for dis animal dey try Different groups (soldiers, hunters), were everywhere, waiting for this animal, doing their best.
(Miscellaneous sources)
-
while di committee dey wait for di evidence of di presidential approval di minister write di law makers o While the Committee was waiting for the evidence of the presidential approval, the Minister wrote to the [...]
(Miscellaneous sources)
-
I don dey wait for dis day to follow una chow dis Passover before man pikin suffer I have been waiting for this day to eat this Passover before the Son of Man suffers.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-