trust – Naija verb conjugation

Naija verb forms of trust

Present

All personstrust

Past

trust

Verbs conjugated like trust

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • but im wan meh im be me wey dey here because im no too trust di oder di oder people But, he wants me, who is here, to be the one to do it because he doesn't trust the other... the other people. (Miscellaneous sources)
  • trust me Trust me! (Miscellaneous sources)
  • I know sey una no too trust me I know you don't really trust me. (Miscellaneous sources)
  • di reason na because I trust di government of di state wey I dey inside The reason is that I trust the government of the state I live in. (Miscellaneous sources)
  • I trust di government of di people wey me I vote mey de representate me I trust the government of the people I voted for to represent me. (Miscellaneous sources)
  • I trust dem join I trust them too. (Miscellaneous sources)
  • you get so from federal to state to local government to ward and all di rest like I trust dem Now you understand that from Federal to State, to Local Government, Ward level and the like, I trust them. (Miscellaneous sources)
  • but seriously I trust dem Seriously, I trust them. (Miscellaneous sources)
  • I trust sey bad as e bad reach any decision wey de go make de go think about us before dey make am I trust that no matter how bad it is, they will consider us in whatever decision they want to make. (Miscellaneous sources)
  • so dat one na why I bin tell you on Friday sey make you trust sey de go reason about di matter and de no go just make any decision So that's why I was telling you on Friday that you should trust them to think about the matter, and they will not just make [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-