tire – Naija verb conjugation

Naija verb forms of tire

Present

All personstire

Past

tire

Verbs conjugated like tire

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • my sister di tin tire me o My sister, it's tiring. (Miscellaneous sources)
  • make dese people no come o because we don tire for dem They shouldn't come because we are tired of them! (Miscellaneous sources)
  • because we don even tire Because we are tired. (Miscellaneous sources)
  • mtschew in fact dis country ma don even tire person Mtschew, in fact, I'm tired of this country. (Miscellaneous sources)
  • I just tire o I'm just tired. (Miscellaneous sources)
  • dem wan make Jonathan comot sey de don tire for Jonathan sey Jonathan na corruption man They want Jonathan to step down, they are tired of Jonathan, Jonathan is a corrupt man. (Miscellaneous sources)
  • so even my parents con tire So even my parents got tired. (Miscellaneous sources)
  • my papa sef con tire Even my father got tired. (Miscellaneous sources)
  • o boy me I don even tire for dis public yard for Enugu o Oh boy am I tired of this public yard in Enugu. (Miscellaneous sources)
  • tire sef say sis I will talk to dis to dese girls if I come back from house I was tired and said, "sis, I will talk to this pers-, to these girls when I come back from the house." (Miscellaneous sources)
  • dis life don tire me I'm tired of this life. (Miscellaneous sources)
  • God abeg di di ting don don tire me God please, the, the thing has, has made me tired. (Miscellaneous sources)

Cognates

-