suffer – Naija verb conjugation

Naija verb forms of suffer

Present

All personssuffer

Past

suffer

Verbs conjugated like suffer

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • people dey suffer People are suffering. (Miscellaneous sources)
  • you go suffer You will suffer. (Miscellaneous sources)
  • without God you are on your own because if not if you do n't have God you go suffer Without God, you're on your own, because if not, if you don't have God, you'll suffer. (Miscellaneous sources)
  • you go suffer You'll suffer. (Miscellaneous sources)
  • even collect receipt for my school fees wey even before even collect di receipt for dat school you go suffer She even got the receipt for my school fees which would have been a pain to get. (Miscellaneous sources)
  • like recently now for my area de just do demolition and some people just suffer For instance, recently, in my area, they just did some demolition, and some people were impacted. (Miscellaneous sources)
  • but na we wey dey na we dey suffer am pass we wey dey underground But we are the ones who... we are the ones who suffer more, the ones at the bottom. (Miscellaneous sources)
  • so di ting be sey many of us Nigerians don suffer to make dis country go where e go So, the thing is, many of us Nigerians have suffered to bring this country to where it is. (Miscellaneous sources)
  • make government try hustle out small ting because we sef we dey suffer well well The government should try to come up with a little something because we, we are suffering a lot. (Miscellaneous sources)
  • if anyting increase di fuel increase or oders increase na di poor man dey suffer am because rich man get money pass us If anything gets more expensive (fuel, or whatever else), it's the poor who suffer, because the rich have more money. (Miscellaneous sources)
  • because na we dey suffer am pass abeg Please, because we are the ones who suffer the most. (Miscellaneous sources)
  • Edo State Government don tell bus drivers to dey park first for Oba Akenzua Cultural Centre so dat people wey dey enter motor no go dey suffer Edo State Government has told bus drivers to park first at Oba Akenzua Cultural Centre so that the passengers won't suffer. (Miscellaneous sources)
  • in fact I suffer no be small In fact, I really suffered. (Miscellaneous sources)
  • I tink sey ah at least I no go suffer as I take dey suffer again I thought, "ah, at least I won't suffer anymore like I am now." (Miscellaneous sources)
  • I no know sey na double suffer I go go suffer for Lagos I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos. (Miscellaneous sources)

Cognates

-