stand – Naija verb conjugation

Naija verb forms of stand

Present

All personsstand

Past

stand

Verbs conjugated like stand

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • I just see am carry goods stand for back I just saw him carrying goods and standing at the back. (Miscellaneous sources)
  • sey de de con tell me mah stand up He said they they sin-... they asked me to stand up. (Miscellaneous sources)
  • when I con stand up later later in di day naim one oder oga for mechanic con tell me sey ah Christopher sey meh your oga ehen When I stood up, later, later in the day, another guy in charge of mechanics said [...] (Miscellaneous sources)
  • if dem stand for road deir eyes red and you just provoke dem dem go carry wetin de wan to slap you break your motor If they stand in the road, their eyes are red and you just provoke them, they will take [...] (Miscellaneous sources)
  • person no go just stand for road dey do all dose things and dem no go get wetin to dey chop and everything now People won't just stand on the road and be doing all those things without anything to feed on and [...] (Miscellaneous sources)
  • normally if we stand you if we wake up now na to pray start to dey go to work Normally, if we keep you waiting... if we wake up now, it's to pray and head to work. (Miscellaneous sources)
  • as I stand dere I look look and noting to as in noting to even utter to dem As I stood there, I looked and looked and had nothing to... I mean nothing to even say to them. (Miscellaneous sources)
  • I con stand dere I just stood there. (Miscellaneous sources)
  • I dey pray make Baba God stand by me o I'm praying for God to stand by me. (Miscellaneous sources)
  • I con dey look am say ah why e be sey na dis woman na im everybody dey follow why e be sey dis woman stand up I was looking at her uh... why is everybody following this woman? Why is it this woman is standing up? (Miscellaneous sources)
  • even men if de go stand up greet am now everybody go dey do yes ma yes ma Even if men stood up to greet her... everybody would be saying, "yes ma, yes ma." (Miscellaneous sources)
  • di animal con stand for one place e con look Alaska Pepper Then the animal stood still, it looked at Alaska Pepper. (Miscellaneous sources)
  • dat your salt wey you go put and your pepper wey you go put e go make di oil wey dey inside your banga stand on top of dat your soup That salt you will add, and the pepper, will make the oil in the banga flow to the top of that sauce. (Miscellaneous sources)

Cognates

-