solve – Naija verb conjugation

Naija verb forms of solve

Present

All personssolve

Past

solve

Verbs conjugated like solve

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • how to take handle law on how dem take dey generate power transmission and how dem take dey distribute am e be di best thing wey dem fit do o to solve di current electricity problem wey dey shele for di country How to handle the law on... how they generate power, transmission and how they distribute it, can be the best thing which can be done [...] (Miscellaneous sources)
  • all of us need to gather together talk about am know how we go take solve our problem We all need to get together, talk about it, figure out how we will solve our problems. (Miscellaneous sources)
  • because we no fit leave let Americans come solve our problem Because, we cannot leave... let Americans come and solve our problems. (Miscellaneous sources)
  • well bro wetin me I just dey really think of ehn di country now na make we just find way as in know how things we go take solve our problem for now Well man, what I am really thinking of uh... the country is that we should just find means ( I mean, know how) things we will do to solve our present problems. (Miscellaneous sources)
  • so ehn na just for us to work hard den think further and know how we fit take solve our problem So uh... we just have to work hard, then think ahead, and come up with solutions to our problems. (Miscellaneous sources)
  • so wetin we take dey solve dis problem be number one So is it the first point we need to solve this problem? (Miscellaneous sources)
  • so first of all now you wey dey listen to me you go solve your financial problem den you go attend my training so dat you go know how to place your priorities right So first of all, you who's listening to me, you will solve your financial problem and [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-