sleep – Naija verb conjugation

Naija verb forms of sleep

Present

All personssleep

Past

sleep

Verbs conjugated like sleep

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • hope sey you sleep well Hope you slept well? (Miscellaneous sources)
  • ah my sister I sleep well o Ah, my sister, I slept well. (Miscellaneous sources)
  • okay wetin you eat before you sleep for di night What did you eat before you went to bed? (Miscellaneous sources)
  • hope sey you sleep well Hope you slept well. (Miscellaneous sources)
  • after we read in di night for prep na class I go sleep After we read at night for homework, I slept in class. (Miscellaneous sources)
  • naim di girl con tell am sey papa no worry go inside house go sleep Then the girl told him, "papa, don't worry. Go into the house. Go to sleep." (Miscellaneous sources)
  • go inside house go sleep "Go into the house. Go to sleep." (Miscellaneous sources)
  • papa con go sleep So the father went to sleep. (Miscellaneous sources)
  • pikin con tell am sey go inside house go sleep meh you rest So the child told him, "go inside. Go to sleep. Get some rest." (Miscellaneous sources)
  • so di next day when in di night of it di girl con put sleeping medicine for di king drink So the next day, in the night, the girl put some sleeping pills in the King's drink. (Miscellaneous sources)
  • e con sleep Then he went to sleep. (Miscellaneous sources)
  • as e sleep e con tell im bodyguard sey make di bodyguards carry am go im papa house sey make e carry am go im papa house While he was sleeping, she told his body guards that they should carry him to her [...] (Miscellaneous sources)
  • na me no go quick sleep for house I would be the one who didn't get to go to bed early. (Miscellaneous sources)
  • as e be sey de no get respect for me sey everybody dey abuse me na me dey do di na me de dey see finish for house o na me dey do di worst work na me dey sleep late I con say okay so if I put more efforts for my academics everybody di impression wey de get about me sey de go still change am Since no one respected me, everyone would abuse me, I was the [...] (Miscellaneous sources)
  • rich rich women wey dey find how dem go just take begin dey make men sleep wit dem if dem see you sey dem like you de go begin buy big big ting dey give you The rich women who know how to start making men sleep with them, if they like you, they will start buying nice [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-