sit – Naija verb conjugation

Naija verb forms of sit

Present

All personssit

Past

sit

Verbs conjugated like sit

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • okay sit down for my office sit down for dis chair Okay, sit down in my office, sit down in this chair. (Miscellaneous sources)
  • I say make dem go sit down I said they should go and sit down! (Miscellaneous sources)
  • person wey sit down one place now e go dey tink of how to take thief or how to take kidnap person and na wetin wesef no want A person who stays in one place, he will be thinking of how to steal, or how to [...] (Miscellaneous sources)
  • make dem not just sit down dere dey talk about twenty thirteen budget when we dey twenty seventeen They should not just sit there talking about the twenty thirteen budget when it's twenty seventeen. (Miscellaneous sources)
  • but if e no go school we wey be sewing mistress we go need to take time to sit down for machine But if they didn't go to school, us seamstresses, we'll need to take time to sit down on the machine. (Miscellaneous sources)
  • na so I sit dem down So I sat them down. (Miscellaneous sources)
  • as a girl as deir fellow girls wey I be now I con sit dem down talk talk to dem talk sense into dem tell dem sey girls see o imagine at dis our age now we no suppose dey do dis kind ting o because na disgrace to us As a girl, as a fellow girl which [...] (Miscellaneous sources)
  • wey be sey na dem go sit down wey go rearrange di minimal wage di fifty six thousand wey dem say dem wan dey collect sey to Which means they will be the ones to sit down and rearrange the minimum wage, the fifty six [...] (Miscellaneous sources)
  • [...] Committee ontop Basic Education dem dey torchlight Suara ontop how di Mama take dey for service despite di fact sey she don pass sixty and dat one na twenty sixteen o di committee wey dem sit down on top by a member of di APC Mr Zakari Muhammed dem say two weeks ago na im dem dey talk sey dem dey find evidence eri sey na Presido na im sama approval give am say make Mama still dey for [...] (Miscellaneous sources)
  • I sit down for ground dey bend for ground dey roll for ground dey beg you to please take a wonderful care of yourself for me simply because I love you all to di bones I sit on the ground, I am bending [...] (Miscellaneous sources)
  • person wey sit down chop or person wey serve The one who sits to eat or he who serves? (Miscellaneous sources)
  • na person wey sit down abi It's the one who sat down, right? (Miscellaneous sources)
  • still come sit down for di government control di twelve tribes dem wey dey Israel And you will also sit on thrones, judging the twelve tribes of Israel. (Miscellaneous sources)
  • if de sit down open leg na so you go dey see di ting If they sit down and open their legs, you'll see the thing. (Miscellaneous sources)
  • as e dey boil dere I go come sit down cut my garden eggs yalo and di tiny ones to give it dat bitter taste While it's boiling there, I will come and sit down, cut my garden eggs (yalo), tiny ones, to give it that bitter [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-