set – Naija verb conjugation

Naija verb forms of set

Present

All personsset

Past

set

Verbs conjugated like set

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • dat na why Nigeria Labour Congress anoda group wey get mouth de don con dey set a target for di Presido o on wetin e suppose focus upon That's why the Nigeria Labor Congress, another outspoken group... they have started setting targets for the President on what he's [...] (Miscellaneous sources)
  • Republic of Ireland coach lala Martin O'neill don dey set to take over Stoke City matter as e dey hold talk wit di manager wen waka loss for di job when dem sack am wit SMS tell am sey bros di one wey you work don reach eh The Republic of Ireland's [...] (Miscellaneous sources)
  • Bafana Bafana de are very very set now to face di Super Eagles on top of Saturday June ten for di Godswill Akpabio International Stadium for Uyo Bafana Bafana is truly ready to play against the Super Eagles on Saturday, June [...] (Miscellaneous sources)
  • event consulting and management and also setting up events dat na wetin me I dey also enjoy Event consulting and management and also event planning, those are things I also enjoy. (Miscellaneous sources)
  • but so wetin I dey do now be sey we don set up one better organisation we dey call am di billionaire's code But so what I now do is, we have set up a standard organization we call the Billionaire's Code. (Miscellaneous sources)
  • admission na free of charge and na because of una we go set up dat event Admission if free of charge and it's for your sake that we're organizing that event. (Miscellaneous sources)

Cognates

-