Past
send
Verbs conjugated like send
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
.
Sample Sentences
-
and I senior all of dem o but as in de go dey send me go I was older than all of them, but they would be sending me to go...
(Miscellaneous sources)
-
na where de dey send me go go pack tools di place too far Where they sent me to pack tools, the place was really far.
(Miscellaneous sources)
-
im go send me some kind message sef wey im no suppose send me sef He would hand me errands he wasn't supposed to give me.
(Miscellaneous sources)
-
because my mama bin hustle small money send me abroad now go learn small ting Because my mother worked hard, made a little money, sent me abroad to go learn a little something.
(Miscellaneous sources)
-
so anytime she wan talk eleba I just tell am sey ehe na me send you message So anytime she wanted to talk about the eleba, I just said "am I the one who gave you an assignment?"
(Miscellaneous sources)
-
di foolish boy no even send me The stupid boy didn't even mind me.
(Miscellaneous sources)
-
eh de see dem as di god di spirit wey di gods send come con take bless us They see them as the god... the spirits which the gods sent to bless us.
(Miscellaneous sources)
-
so when di soldiers wey di king send wan shoot who send am send wan shoot di ting bow and arrow di ting no go enter So, when the soldiers the king sent wanted to shoot (who sent him), sent... wanted to shoot the thing [...]
(Miscellaneous sources)
-
so when di soldiers wey di king send wan shoot who send am send wan shoot di ting bow and arrow di ting no go enter So, when the soldiers the king sent wanted to shoot (who sent him), sent... wanted to shoot the thing with their bows and [...]
(Miscellaneous sources)
-
so when di soldiers wey di king send wan shoot who send am send wan shoot di ting bow and arrow di ting no go enter So, when the soldiers the king sent wanted to shoot (who sent him), sent... wanted to shoot the thing with their bows and arrows, they would [...]
(Miscellaneous sources)
-
so naim di king con call everybody back con say see o dat time im be send only im soldier sey now anybody if you be hunter anyting wey you be meh you try So then the king called everybody back, and said, "see... that time, he had sent only his soldiers, but now, [...]
(Miscellaneous sources)
-
if you wan buy fish de go sell de go put di tin inside doro for you de go send am up If you want to buy fish, they'll sell it to you, they'll put it in a bucket and send it up.
(Miscellaneous sources)
-
di Socioeconomic Right and Accountability Project SERAP dem don send one kind open letter to di Minister of Foreign Affairs Geoffrey Onyeama Godfrey The Socio-Economic Rights and Accountability Project, SERAP... they have sent an open letter to the Minister of [...]
(Miscellaneous sources)
-
na di likeness wey God get for everybody na im make am send im only pikin so dat anybody wey believe am no go die but go get life boku The love God has for everyone made Him send His only child so that whoever believes in Him will not perish but have [...]
(Miscellaneous sources)
-
God no send im pikin to come world come condemn we but so dat e go save we God did not send His Child to the world in order to condemn us, but to save us.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-