rest – Naija verb conjugation

Naija verb forms of rest

Present

All personsrest

Past

rest

Verbs conjugated like rest

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • so as di man con carry di beans comot con go meet con go di place where di king for dey rest as e just see di king just dey come e con talk sey if I plant dis boiled beans make e give me anoder one o So, as the man carried the beans out, he then went to meet-..., as he got to where the [...] (Miscellaneous sources)
  • pikin con tell am sey go inside house go sleep meh you rest So the child told him, "go inside. Go to sleep. Get some rest." (Miscellaneous sources)
  • de say while e dey address members of di Federal Executive Council after e land Buhari dey yarn o sey e go rest throughout di week and e go resume work today They said while he was addressing members of the Federal Executive Council, following his arrival, Buhari was saying that he would rest throughout [...] (Miscellaneous sources)
  • she no go resign ni she no go go house ni make she go rest now Won't she resign? Won't she go home so she can go and rest? (Miscellaneous sources)
  • you go see people wey no write no even write exam you go see dem just enter but you wey rest struggle write post UME and every oder thing you need to stay back and and den you need to say okay de go like You will come across people who didn't take... who didn't even take the [...] (Miscellaneous sources)
  • in fact after you don retire when you don tell your employer sey di one wey I don do with una don do sey now I want rest and enjoy my money insurance still fit protect dat money as well In fact, when you're retired, when you've told your employer that I've been working for you long enough, and now, I want to rest [...] (Miscellaneous sources)
  • di seat my di chair for my house dem get wooden hand all dose old school chairs and foam wen dey rest your back The seat... my... the chairs in my house had wooden handrests, all those old school chairs, and foam you can rest your back on. (Miscellaneous sources)

Cognates

-