respect – Naija verb conjugation

Naija verb forms of respect

Present

All personsrespect

Past

respect

Verbs conjugated like respect

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • de suppose to respect dem pass now They're supposed to respect them more now. (Miscellaneous sources)
  • dem suppose to respect dis teachers They are supposed to res-... respect these teachers. (Miscellaneous sources)
  • if dem no fit respect teachers you give dem a better salary you give dem better house If they can't respect teachers, you should give them a better salary, give them a better house. (Miscellaneous sources)
  • if na to give people eh dis thing if na to respect people I dey do my charity work If it means giving peo-... people uh... this thing... if it means respecting people, I'm doing my charity work. (Miscellaneous sources)
  • e get one woman eh di woman e get as everybody dey respect am There was a woman uh... the woman, there was this way everybody respected her. (Miscellaneous sources)
  • I con say so if me sef go school like dis na so de go dey respect me So I said, "so, if I also become as educated as her, that's how they will respect me." (Miscellaneous sources)
  • I con say to say na school e go so if me sef go school reach dis level na so everybody go dey respect me Then I said, "if it really was her level of education that took her this far, if I also get to this level, everyone will respect me too." (Miscellaneous sources)
  • all shops everywhere e go close down yes so dat e want to you want respect di gods for dat period eh All shops, everywhere, will close down, yes, so that it wants to... you want to respect the gods during that period. (Miscellaneous sources)
  • ah de respect dem well well Ah, they respect them very well. (Miscellaneous sources)
  • no respect again now no respect again No respect again; no respect again. (Miscellaneous sources)
  • no respect again No respect again. (Miscellaneous sources)
  • and you fit get all di respect wey you feel sey you deserve achieve anyting wey you wan achieve while still maintain your respect yoursef as a woman still dey live in And you can get all the respect you think you deserve, achieve anything you want to achieve while you still retain your respect as a woman, still living [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-