Past
preach
Verbs conjugated like preach
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
hope sey de dey preach well Hope that they preach well?
(Miscellaneous sources)
-
ehn de dey preach well Yes, they preach well.
(Miscellaneous sources)
-
but dese days now ah Church don dey preach against all dose kind tins o But these days now ah, the Church has been preaching against all those kinds of things o.
(Miscellaneous sources)
-
Church don dey preach against The Church has been preaching against it.
(Miscellaneous sources)
-
as e begin preach di good news some people begin reason wit am sey na di truth e dey yarn As he began preaching the good news, some people started following his line of thought, saying he was speaking the [...]
(Miscellaneous sources)
-
as Jesus dey preach e begin meet im followers dem As Jesus was preaching, he started coming in contact with his followers.
(Miscellaneous sources)
-
and de dey preach sey God kindgom don show make everybody dem repent And they were preaching that God's kindgom has come, everyone should repent.
(Miscellaneous sources)
-
so as di pastor preach I receive but you can recall your dream and return anything you collect from anybody I say ehen So as the pastor was preaching, I got... but you can recall your dream and make sure you return [...]
(Miscellaneous sources)
-
ah no be sey I wan preach now o Ah, I'm not trying to preach right now.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-