post – Naija verb conjugation

Naija verb forms of post

Present

All personspost

Past

post

Verbs conjugated like post

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • she con post am for Instagram She posted them on Instagram. (Miscellaneous sources)
  • dem say one Intia Thompson na im dem sack through a post on top di Directorate of Technical Cooperation for Africa's Notice Board They said one Intia Thompson, is the one who was sacked through a post on the Directorate of Technical Cooperation for [...] (Miscellaneous sources)
  • you go see people wey no write no even write exam you go see dem just enter but you wey rest struggle write post UME and every oder thing you need to stay back and and den you need to say okay de go like You will come across people who didn't take... who didn't even take the examination, you will see them [...] (Miscellaneous sources)
  • dat is why both newspaper magazine television radio even some people wey dey ehn ehm post flyer and for social media you go see how everybody dey post body matter issue so dat you go learn That's why you'll see people posting things about the body in the newspapers, magazines, [...] (Miscellaneous sources)
  • dat is why both newspaper magazine television radio even some people wey dey ehn ehm post flyer and for social media you go see how everybody dey post body matter issue so dat you go learn That's why you'll see people posting things about the body in the newspapers, magazines, televisions, radios, and even flyers on uh... uh... on social [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-