place – Naija verb conjugation

Naija verb forms of place

Present

All personsplace

Past

place

Verbs conjugated like place

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • anything wey you place value anyting wey be sey you love anyting wey you treasure we fit protect am We can protect anything you place value on, anything you love, anything you treasure. (Miscellaneous sources)
  • insurance na di way out wey go protect everyting wey you place value on for dis life Insurance is the way out, which will protect everything you value in this life. (Miscellaneous sources)
  • so first of all now you wey dey listen to me you go solve your financial problem den you go attend my training so dat you go know how to place your priorities right So first of all, you who's listening to me, you will solve your financial problem and then you will attend my training so that you will know how to place your priorities [...] (Miscellaneous sources)
  • so first of all if currently your problem for Nigeria now na how to place three square meal for your table every morning when you wake up your work why you dey go work be sey na you want place three square meal for your table di truth about di matter be sey you [...] (Miscellaneous sources)
  • so first of all if currently your problem for Nigeria now na how to place three square meal for your table every morning when you wake up your work why you dey go work be sey na you want place three square meal for your table di truth about di matter be sey you never dey exist So first of all, if your problem in Nigeria at the moment is how to place three meals a day on your table... [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-