para – Naija verb conjugation

Naija verb forms of para

Present

All personspara

Past

para

Verbs conjugated like para

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • ehn people con begin dey para sey food no dey ground una wan add money again The people have started complaining about the scarcity of food, yet you want to raise prices! (Miscellaneous sources)
  • we dey wait for who go talk so dat we go para on top of im head We're waiting for the one who will make the announcement so that we will take out our anger on them. (Miscellaneous sources)
  • naim dose one too para So they also got upset. (Miscellaneous sources)
  • before we know wetin dey happen gombodi of student too don dey para sey abeg abeg abeg labour people don dey vex Before we knew it, the Association of Students also joined in the protest saying please, please, please, the Labour Congress members are angry [...] (Miscellaneous sources)
  • student too don dey para The students also expressed their anger. (Miscellaneous sources)

Cognates

-