Past
need
Verbs conjugated like need
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
mtschew e get some kind tins wey I need for my shop There are some things that I need in my shop.
(Miscellaneous sources)
-
we just need di hand of God sha Anyway, we just need the hand of God.
(Miscellaneous sources)
-
we just need meh God help us because in fact if God no help us we wonder where we dey go We just need God to help us, because, in fact, without God's help, we don't know where we're going.
(Miscellaneous sources)
-
I tell am sey I do poly but I no round up but I I need to put myself busy I told him I attended the polytechnic but I didn't finish the program, but I n-... I need to get busy.
(Miscellaneous sources)
-
wetin dey make people dey do like dat be sey de need to just try to meh meh de don try to you know fit meet up for certain things What makes people act like that is that they need to just try to, for them to try to meet up to certain things.
(Miscellaneous sources)
-
ah but we go we need to rush am now Ah, but we will... we need to rush it now.
(Miscellaneous sources)
-
so you need to use hot water take wash am well So you need to use hot water to wash it well.
(Miscellaneous sources)
-
but if e no go school we wey be sewing mistress we go need to take time to sit down for machine But if they didn't go to school, us seamstresses, we'll need to take time to sit down on the machine.
(Miscellaneous sources)
-
but who go school we no need all dose process for am But for someone schooled, we don't need to do all this for them.
(Miscellaneous sources)
-
and if you give am one machine we go need to remove di needle And if you give them a machine, we will need to remove the needle.
(Miscellaneous sources)
-
na wetin na wetin I need It's what... it's what I need.
(Miscellaneous sources)
-
now as in I need I need your help Now, I mean I need... I need your help.
(Miscellaneous sources)
-
and you see sey my hair I need to make another one And you see that my hair, I need another style.
(Miscellaneous sources)
-
e no need make you even climb because na on top up up we dey live You don’t even need to climb because we live on the top floor.
(Miscellaneous sources)
-
e no even need meh you climb up en go down You don’t even need to climb up... and go down.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-