listen – Naija verb conjugation

Naija verb forms of listen

Present

All personslisten

Past

listen

Verbs conjugated like listen

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • as in de just dey listen wetin wetin you wan I mean, they were just listening to what, what you wanted... (Miscellaneous sources)
  • as de just dey listen de just dey look my mouth to know wetin I go talk wheder I me and my oga don get problem As they were just listening, they were just looking at my mouth to know what I would say, whether I... my [...] (Miscellaneous sources)
  • just dey listen first Just listen first! (Miscellaneous sources)
  • im say e wan tell us one story make all of us listen He said he wanted to tell us a story, and all of us should listen. (Miscellaneous sources)
  • e say make we listen meh we keep quiet make e tell us dis story He told us to listen, keep quiet, and let him tell us this story. (Miscellaneous sources)
  • if you dey listen to me and you too you dey tief people ATM card di next one wey you go go dem go catch you insha Allah insha Jesus If you are listening to me and you also steal people's ATM cards, by the grace [...] (Miscellaneous sources)
  • if you talk dem go listen to you if you want anyting if you lost your way sef you go see plenty people wey go guide you They will listen to you when you speak; if you need anything, even if you've lost your way, you will [...] (Miscellaneous sources)
  • my advice to anybody wey dey do music make e do di right thing wey know sey e go make God bless am and bless people wey dey listen to am My advice to anyone who is into music is that they should do what they know will make God bless them and the people who listen to them. (Miscellaneous sources)
  • good afternoon people wey dey listen to me Good afternoon, people listening to me! (Miscellaneous sources)
  • my broder my sister as many of una wey dey listen to me if Jesus never come into your life your life go still dey in crisis My brother, my sister, as many of you listening to me, if Jesus has not come into your life, your life will still be in [...] (Miscellaneous sources)
  • so ehn na di ting and eh since Wazobia na like di people station most popular station in Nigeria and not just Nigeria even in di North here ehn people people dey listen to us well well So uh... that's it and uh... since Wazobia can be referred to as the people's station, most popular station in Nigeria (and not just Nigeria, even here in the North), right, [...] (Miscellaneous sources)
  • so first of all now you wey dey listen to me you go solve your financial problem den you go attend my training so dat you go know how to place your priorities right So first of all, you who's listening to me, you will solve your [...] (Miscellaneous sources)
  • some people body dey listen to me now Some people are listening to me now. (Miscellaneous sources)
  • listen attentively Listen closely! (Miscellaneous sources)
  • no be sey you go con listen finish Not that you will just listen to it all! (Miscellaneous sources)

Cognates

-