keep – Naija verb conjugation

Naija verb forms of keep

Present

All personskeep

Past

keep

Verbs conjugated like keep

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • moh we meh we pray meh God keep us till dat day Let's pray for God to keep us until that day. (Miscellaneous sources)
  • to cook banga soup you go fit remove oil keep for inside To cook a dish of banga, you need to extract the oil and keep it. (Miscellaneous sources)
  • after you don grind di melon you pound pepper keep After you've ground the egusi, you will pound pepper and keep it on the side. (Miscellaneous sources)
  • abi make I buy one carton self so dat de go keep am for one month Or should I buy one carton, so that I can keep it for a month. (Miscellaneous sources)
  • but I I go keep my promise now I go bring money for you now But I'll keep my promise, I'll bring you your money. (Miscellaneous sources)
  • some men as you dey see dem so dem no dey fit keep body Some men, as they are, they cannot control their body. (Miscellaneous sources)
  • e say make we listen meh we keep quiet make e tell us dis story He told us to listen, keep quiet, and let him tell us this story. (Miscellaneous sources)
  • na dat time na im Alaska Pepper con remember sey all dose different tings wey e comot from di animal im keep am inside bush That was when Alaska Pepper remembered that all those different things he had cut off from the animal, he had kept them in the bush. (Miscellaneous sources)
  • will you keep quiet Will you keep quiet? (Miscellaneous sources)
  • meh God bless and keep una all di power wey dey for dis world and my Papa get am to make una teach di people wey dey di world and baptise dem wit di name of di Papa im Pikin and di Holy Ghost May God bless and keep [...] (Miscellaneous sources)
  • den I go con cut di leaves everyting keep for side carry my acha Then, I will cut the leaves, everything, keep it on the side, carry my acha. (Miscellaneous sources)
  • when it becomes thicken den you now carry di spinach and di oder leaves wey you don cut before keep for side add When it gets thick, then, you will take the spinach, and the other leaves which you have cut and kept aside, and add them. (Miscellaneous sources)
  • your pepper wey don already grind keep When your pepper is ground, keep it! (Miscellaneous sources)
  • your fish everyting you go wash am keep like dat Your fish, everything, you will wash it and keep it like that. (Miscellaneous sources)
  • di egusi you don already grind keep you go con put am The egusi you have already ground and put aside, you will add it. (Miscellaneous sources)

Cognates

-