Past
ginger
Verbs conjugated like ginger
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
From English ginger. See: English '
ginger'.
Sample Sentences
-
na internet ginger dem make dem go vote It was the internet that gi-... brin-... motivated them to vote.
(Miscellaneous sources)
-
and anoder one here dey yarn sey Delta State Commissioner for Information dat na Mister Patrick Uka come jinger all dem twenty three chairmo And another report here says that the Delta State's Commissioner for Information, that is Mister Patrick Ukah, congratulates all the twenty three Chairmen of Local [...]
(Miscellaneous sources)
-
naim de come ginger dem say make una come make una come They urged the people to join them in protest!
(Miscellaneous sources)
-
[...] be sey dey handle things on top aeroplane matter inside we obodo eh de dey call demself the Nigerian Civil Aviation Authority now de don comot dey drag ear dey warn all dis passengers wey be sey dey ginger any small thing dey just dey vex dey just dey vex Now uh... it's been brought to our attention that the association of the people handling aviation matters in our country, (uh... now they call [...]
(Miscellaneous sources)
Cognates
-