Past
form
Verbs conjugated like form
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
im dey reason wheder mtschew I wan dey form big boy for am or wheder He was wondering if mstchew, I'd be showing him lip or whether...
(Miscellaneous sources)
-
you no go dey form big boy or say anyting You can't show attitude or say anything.
(Miscellaneous sources)
-
funny enough dis foolish Lilian girl if she guy carry am come D-Morris con chop naim she form big babe big chick Funny enough, this Lil-... silly Lilian girl, if she... a guy took her to D-Morris to eat, then she would be acting like a big babe, a big chick.
(Miscellaneous sources)
-
everybody dey form now we dey boast sey a'ah Eveybody was acting up, we were boasting that ah!
(Miscellaneous sources)
-
so naim different different people de con form different group So then lots of different people, they formed different groups.
(Miscellaneous sources)
-
all of dem con form All of them got together.
(Miscellaneous sources)
-
na dust na im dem form us from It's dust we are made of.
(Miscellaneous sources)
-
after e form us finish e bring life into us When He finished forming us, He brought life into us.
(Miscellaneous sources)
-
you know sey ajebo dey form de dey form galadima galadima dey form mummies pet You know that the rich ones pretend... they act like morons, they act like momma's boys.
(Miscellaneous sources)
-
we wey be kpako we no get time to con form mummies pet Those of us who are poor don’t have the time to act like momma's boys.
(Miscellaneous sources)
-
where we wan form mummies pet for now Who will give you the chance to act like a momma's boy?
(Miscellaneous sources)
-
abi you wan form am for your papa Or do you wanna act like one in front of your dad?
(Miscellaneous sources)
-
den we we dey form Then we, we are pretending.
(Miscellaneous sources)
-
when we dey form now de dey call us ajebo When we're pretending, they're calling us spoiled brats.
(Miscellaneous sources)
-
we no fit just dey dey just dey dey form sey okay we go do am we go do am we own We can't just be, be, just be... be pretending that okay, we will do it; we will make it ours.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-