follow – Naija verb conjugation

Naija verb forms of follow

Present

All personsfollow

Past

follow

Verbs conjugated like follow

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • at times I go too follow some people dey go site dey do dis labourer work dey carry help am Sometimes, I joined some people working on construction sites and helped them. (Miscellaneous sources)
  • I follow di man talk I talked with him. (Miscellaneous sources)
  • I no go fit follow follow am go di highest talk I couldn't face, face him and stand up to him. (Miscellaneous sources)
  • person meh I follow dey work if I if we go do work na me go go do di work o The person I was working with, if I... if we went to work, I would be the one to do the work. (Miscellaneous sources)
  • before I go e go go e go follow my back collect money e go chop everyting e go talk sey dem never pay am Before I went, he would go... he would go behind me to collect the money, he would spend everything, he would say they [...] (Miscellaneous sources)
  • I con dey follow one man dey work I was working with one guy. (Miscellaneous sources)
  • naim I con go dey follow di di man dey stay for shop o Then I went and joined the, the guy to stay in the shop. (Miscellaneous sources)
  • so as we dey follow di man dey stay na dere I follow follow di man dey guard So as I joined and was staying with the guy, it was from there, I joined him to guard. (Miscellaneous sources)
  • na dem dey follow dey complain They're the ones complaining. (Miscellaneous sources)
  • because if you no use hot water take rinse am well di banga go still follow di kernel comot and dat one na na waste Because if you don’t use hot water to rinse it well, the banga will still stick to the kernel, and that is, is a waste. (Miscellaneous sources)
  • because if na who go school na small work na im we go do follow di person Because if they're schooled, a small job is what we'll do with them. (Miscellaneous sources)
  • sey una dey disgrace me mysef wey follow una You're embarassing me while I'm following you. (Miscellaneous sources)
  • e be like sey she don follow she don follow am crush waka It seems like she's gone with... she's run away with her crush. (Miscellaneous sources)
  • im dey follow una crush So she's following her crush? (Miscellaneous sources)
  • if you do wrong meh di wrong follow you If you did something wrong, have it follow you. (Miscellaneous sources)

Cognates

-