Past
focus
Verbs conjugated like focus
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
dat na why Nigeria Labour Congress anoda group wey get mouth de don con dey set a target for di Presido o on wetin e suppose focus upon That's why the Nigeria Labor Congress, another outspoken group... they have started setting targets for the President on what he's supposed to focus on.
(Miscellaneous sources)
-
[...] sey dem dey yarn for different interviews in di Punch including di Northern Elder Council di Pan Yoruba Sociopolitical Group Afenifere and Doctor Junaidu Muhammed dem dey advice di Presido o make e focus on top di economy They said (apart from the NLC [Nigeria Labor Congress], the organisations and people who are speaking on different interviews in the Punch, including the Northern Elders [...]
(Miscellaneous sources)
-
make e focus on top di challenges wey dey face di country especially our economy wey don turn edede He should focus on the challenges which are facing the country, especially our economy which has turned [...]
(Miscellaneous sources)
-
den me I just focus on di drum Then, myself, I just focused on the drums.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-