feel – Naija verb conjugation

Naija verb forms of feel

Present

All personsfeel

Past

feel

Verbs conjugated like feel

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • cos de feel say mtschew look we don do dis kind kind tin before Because they said mstchew, we have done this kind... this kind of thing before. (Miscellaneous sources)
  • so people dey feel sey person dey approachable So, people feel they're approchable. (Miscellaneous sources)
  • according to wetin di board yarn wetin dem wan take do di mock examination na to allow candidate mey dem feel o wetin di examination wetin e go be like According to what the board said, what they want to do with the mock exam is to allow candidates to have a feel for what the examination... what it will [...] (Miscellaneous sources)
  • and I sure sey before una go go if una go back house now sef una go dey feel am sey ah una don leave better place now And I'm sure that before you leave, even if you go back home right now, you will feel like you've left a better place. (Miscellaneous sources)
  • you go come leave am say okay I know wetin you dey feel I know how you dey tink Then you will let things be, saying "okay, I know how you feel, I know how you think." (Miscellaneous sources)
  • so e get one time wey be sey my papa feel sey I no do well for CMS wey I dey So there was a time that my father felt I was not doing well in CMS where I was. (Miscellaneous sources)
  • because im feel sey account you fit work for anywhere Because he felt that with accounting, you can work anywhere. (Miscellaneous sources)
  • so e e feel say shebi you don dey work So he b-... he was like "you've started working, right? (Miscellaneous sources)
  • you no go even feel am for your pocket You will not even feel the impact on your pockets. (Miscellaneous sources)
  • make you look wheder dat motor even due if e don due for service or wheder di oil still e get ah wetin we dey call viscosity wheder di di di oil still soft wey you go feel dey carry you You should check if the vehicle is due... if it's due for servicing, or if the oil is still... (there's uh... something we call viscosity) you will feel the, the, the viscosity of [...] (Miscellaneous sources)
  • if you feel sey you no fit chop you go chop garri If you feel that you don’t have anything to eat, you will eat garri. (Miscellaneous sources)
  • we too we wan feel among We also want to be accepted. (Miscellaneous sources)
  • so but I still dey aspire sey I go continue again wit my education because ehm I feel sey so many tins dey to do wit life and eh I still believe sey education go help me well So... but I still hope to further my education because uh... I feel that you have so many things to do in [...] (Miscellaneous sources)
  • so I feel sey if I join politics by God's grace I go fit contribute my own to bring development for our country Nigeria because di way tins dey for Nigeria now truth be told make we talk di truth tins no dey [...] (Miscellaneous sources)
  • but because of wetin don dey happen for past plenty people don feel sey oh because eh some people wan come collect wetin dey deir land de no settle down gist to dem compensate dem But due to the events of the past, so many people felt that oh, because uh... some [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-