fear – Naija verb conjugation

Naija verb forms of fear

Present

All personsfear

Past

fear

Verbs conjugated like fear

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • na im make di Oyinbo demsef dey lie de dey fear us That's why the white people themselves are lying... are afraid of us. (Miscellaneous sources)
  • na im make dem dey fear us That's why they are afraid of us. (Miscellaneous sources)
  • immediately e con con fear con give me di purse back Immediately, he was... afraid, so he gave me the purse back. (Miscellaneous sources)
  • fear con dey catch am He got scared. (Miscellaneous sources)
  • and di problem wit we sey we we dey fear And the problem with us is that we, we are afraid. (Miscellaneous sources)
  • no be sey person go just dey collect your money and you go dey fear Not that someone will just be collecting your money, and you will be afraid. (Miscellaneous sources)
  • but because we dey fear sey na person wey don chop wella wey im pocket full fit buy insurance with five thousand naira you fit buy insurance policy for your life But because we are afraid because of the impression that [...] (Miscellaneous sources)
  • so when you go obodo Oyinbo now you see dem see dem sey de give you carrot and di colour na white make you no fear because na carrot be dat So when you go overseas and are given a white carrot, don’t be afraid because it's a carrot too. (Miscellaneous sources)
  • fear con enter my body Then I was afraid. (Miscellaneous sources)
  • when I hear di boy dey play drum I begin fear When I heard the boy playing drums, I got scared. (Miscellaneous sources)
  • I dey fear I'm scared. (Miscellaneous sources)
  • if I climb anywhere wey high I dey fear well well If I climb on anything high, I get really scared. (Miscellaneous sources)

Cognates

-