disturb – Naija verb conjugation

Naija verb forms of disturb

Present

All personsdisturb

Past

disturb

Verbs conjugated like disturb

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • so now I dey plait hair for my neighbours and na dat one I take dey help mysef take dey get mysef some kind tings because I no dey like to disturb my moder because she too she no get money So now, I plait hair for my neighbours, and that's how I get by, how I get myself f-... get myself certain things because I don't like to disturb my [...] (Miscellaneous sources)
  • di ting wey dey disturb me ba when you tell dem de go say you you be old fashion The thing that's, that's disturbing me is that when you tell them, they will say that you, you are old fashioned. (Miscellaneous sources)
  • na di ting wey dey disturb me be dat o That's the thing that's bothering me. (Miscellaneous sources)
  • so na di ting wey dey disturb us o So, that's what's bothering us. (Miscellaneous sources)
  • dis di ting wey dey disturb me with dis eh boys trouser sef as de wear di trouser na so de go carry deir hand dey hold deir private part for hand dey walka like dis This... the thing that bothers me about boys' pants, when [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-