Past
discover
Verbs conjugated like discover
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
dem say na because one guy con discover sey di four children wey im get no be im own They said it was because a guy discovered the four children he had, were not his.
(Miscellaneous sources)
-
so when I con discover I con turn back sey oya give me my purse So when I realized, I turned back and said quickly "hey, give me my purse!"
(Miscellaneous sources)
-
make I let you know sey Antonio Conte don tell Chelsea sey make de better come con discover how de take dey score goal again ah after de chop zero zero draw for Everton head for di mid week wen sele four days from di one wen dem chop wit Norwich eh Let me tell you that Antonio Conte [...]
(Miscellaneous sources)
-
meanwhile different different kain talk don begin to dey come out on top of dis avian flu as dem talk sey one of dem say de don discover am inside dis Mashonaland em eh East Area wey de don talk sey di report so na im don become di most baddest of di baddest inside dis one wey don happen Meanwhile, so many different reports have [...]
(Miscellaneous sources)
-
when you go some countries like I no wan call names meh you no come tink sey I dey compare Nigeria to oda countries you go discover sey When you go to some countries like... (I don’t want to mention names so you don’t think I'm comparing Nigeria to other countries), you would discover that...
(Miscellaneous sources)
Cognates
-