Past
dance
Verbs conjugated like dance
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
we go dey dance you know We will be dancing, you know.
(Miscellaneous sources)
-
ah de go dey dance Ah they will be dancing.
(Miscellaneous sources)
-
so once di masquerade dance come out like dat you go see people go dey throw money give dem So once the masquerades dance out like that, you will see how people throw money at them.
(Miscellaneous sources)
-
de con carry Alaska Pepper up de con dey hail Alaska Pepper de con dey dance round di village They carried Alaska Pepper up, they were hailing Alaska Pepper, they danced round the village.
(Miscellaneous sources)
-
now football alright before we go dis morning meh I confirmate una sey as e take be so players of Real Madrid na Asonto dem dey dance dis morning Now football... alright, before we take our leave this morning, let me confirm that presently, Real Madrid players are really happy.
(Miscellaneous sources)
-
mtschew when poverty start to dance reggae for inside our house I tell dem sey see dis thing no go work o Mstchew... when poverty started affecting with us in the house, I told them, "see, this can't work!"
(Miscellaneous sources)
Cognates
-