Past
contribute
Verbs conjugated like contribute
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
so we di women wey dey house wey be di wives eh hm we dey contribute to why men dey cheat So, we women at home, we are the wives, uh... we contribute to why men cheat.
(Miscellaneous sources)
-
and me I get dat mind sey I fit also contribute my own to make di society and our country make e for better And myself, I know that I can also do my part to make society and our country a better place.
(Miscellaneous sources)
-
I go do politics soon because I find out sey if I get di plans di ambitions and eh di opportunity no come I no go fit contribute my own quota I'll go into politics soon because I found out that if I have the plans, the ambitions, and uh... the opportunity doesn’t come, I won't be able to play my part.
(Miscellaneous sources)
-
so I feel sey if I join politics by God's grace I go fit contribute my own to bring development for our country Nigeria because di way tins dey for Nigeria now truth be told make we talk di truth tins no dey work So I feel that if I go into politics, by God's [...]
(Miscellaneous sources)
Cognates
-