concern – Naija verb conjugation

Naija verb forms of concern

Present

All personsconcern

Past

concern

Verbs conjugated like concern

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • concerning dis our NEPA issue I bin hear sey de say de wan come cut light tomorrow Concerning this NEPA issue of ours, I heard that they said they want to come and disconnect the power tomorrow. (Miscellaneous sources)
  • sey noting concern am o He said it didn't concern him. (Miscellaneous sources)
  • ehn ball wey no concern you you go sit down you wan kill yoursef Uh... a match that's got nothing to do with you, you'll sit down and want to kill yourself. (Miscellaneous sources)
  • because I remember dat time when I dey small everyting wey concern eh electric na im I dey put hand Because I remember that I used to get my hands into everything uh... electrical when I was a kid. (Miscellaneous sources)
  • and make I let you know sey for Spain ah one man wen de dey call Zinedine Zidane don come out talk sey im new contract no concern am at all at all after im side play two con do draw for home wit against second tier side Numancia And let me inform you that in Spain uh... a man named Zinedine Zidane has said that his new [...] (Miscellaneous sources)
  • anoder one here dey yarn sey Independent National Electoral Commission don bring guidelines and join schedule as e concern election parole Another one here says the Independent National Electoral Commission has brought out guidelines, and also a schedule of activities relating to the elections. (Miscellaneous sources)
  • my people na short short story as e take concern five o'clock today be dat My people, that is today's five o' clock news flash. (Miscellaneous sources)
  • but we get a lot of things to talk about as far as sey you and me dey concern But we have a lot of things to talk about, concerning you and I. (Miscellaneous sources)
  • okay quickly ehm make una still remember sey we still get limited time concerning di topic wey we carry come Okay, quickly, you should remember that we have limited time on the topic we want to talk about. (Miscellaneous sources)
  • di Mozambique government don stop di importation of fowl anything wey concern fowl now e say e don do e say e don do from all di neighbouring countries except di one wey dem talk sey e no sabi but dis one e concern Zimbambwe The Mozambique government has banned the [...] (Miscellaneous sources)
  • [...] don stop di importation of fowl anything wey concern fowl now e say e don do e say e don do from all di neighbouring countries except di one wey dem talk sey e no sabi but dis one e concern Zimbambwe The Mozambique government has banned the importation of birds and anything related to birds (saying they've had enough... they've had enough) from the neighboring countries except the [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-