Past
check
Verbs conjugated like check
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
she con give me sey take your admission letter take your receipt you fit go pay your school fees you fit even receive lecture today go check your timetable maybe you fit get lecture now meh receive She brought them over and said "take your admission letter, take your receipt, you can go pay your school fees, you can even got to class [...]
(Miscellaneous sources)
-
make I dey check Let me start checking.
(Miscellaneous sources)
-
so before you move your motor for morning you suppose check So before you move your vehicle in the morning, you're supposed to check it out.
(Miscellaneous sources)
-
suppose check di radiator check di level wey your water reach You're supposed to check the radiator, check the water level in it.
(Miscellaneous sources)
-
you go check your oil You'll check the oil.
(Miscellaneous sources)
-
check your tyre Check your tires.
(Miscellaneous sources)
-
so we dey tell una sey you need to check your tyre So we're telling you that you need to check your tires.
(Miscellaneous sources)
-
so you need to dey check your tyre So you need to be checking your tires.
(Miscellaneous sources)
-
check your tyre Check your tires!
(Miscellaneous sources)
-
and when you go if you wan eh check your tyre look di body of your door And when you go, if you want to uh... check your tires, look at your car door.
(Miscellaneous sources)
-
so you suppose check your tyre make e no overinflate or inflate So you're supposed to check your tire so it doesn't over-inflate or under-inflate.
(Miscellaneous sources)
-
after ten minutes check am wheder e don dey thick small hm Afterwards, check to see if it has thickened a little, hm.
(Miscellaneous sources)
-
now make I ask you when be di last time wey be sey you check yoursef Now let me ask you, "when was the last time you got yourself checked?"
(Miscellaneous sources)
-
because if you check no place wey dey for dis country wey no one tribe enter Because if you look around, there's nowhere in this country where you have people of one tribe only.
(Miscellaneous sources)
-
if you check some of di biggest investments for some areas If you check, some of the biggest investments in some areas...
(Miscellaneous sources)
Cognates
-