call – Naija verb conjugation

Naija verb forms of call

Present

All personscall

Past

call

Verbs conjugated like call

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • when I wan go I go come call you When I want to go, I'll come call you. (Miscellaneous sources)
  • I go call you I'll call you. (Miscellaneous sources)
  • but I say toh mah go first mah go di person wey call me sey mah come But I said well, first let me go see the person who asked me to come. (Miscellaneous sources)
  • naim I call one of my elder broder wey dey Lagos dat time Then, I called one of my older brothers who was in Lagos at the time. (Miscellaneous sources)
  • so any place where I go dem go call big money for me any place where I go de go call big money for me So, any place I went, they would ask me for a lot of money. Wherever I went, they would ask me for a lot of money. (Miscellaneous sources)
  • I go call my people I went to call my people. (Miscellaneous sources)
  • I come call am Oga di tin wey you go do be sey now be sey you go free me o I then called him, Oga, and said what you're gonna do now is let me go. (Miscellaneous sources)
  • somebody just call me Somebody just called me. (Miscellaneous sources)
  • as e call me thinking maybe as e go help me do sometin I charge am work say I go do di work almost sixty thousand naira for am work wey dem dey do hundred thousand because of hungry As he called me, [...] (Miscellaneous sources)
  • to di extend sef even last year sef where de call me for work I do di work So much that even last year, when they called me for a job, I did it. (Miscellaneous sources)
  • I call am I called him. (Miscellaneous sources)
  • call eh some aluminium technicians now meh dem view di tin Call uh... some aluminium technicians now, let them take a look. (Miscellaneous sources)
  • to extend sef e go call some aluminium technician on my back Eventually, he went and called some aluminium technicians behind my back. (Miscellaneous sources)
  • so de con call me for village say my moder no well So, they called me from the village saying that my mother was sick. (Miscellaneous sources)
  • de con call us for village sey our moder no well They called us from the village saying that our mother was sick. (Miscellaneous sources)

Cognates

-