Past
buy
Verbs conjugated like buy
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
wetin you wan go buy now What do you want to go buy?
(Miscellaneous sources)
-
I wan go buy shop tins I want to go buy my shop items.
(Miscellaneous sources)
-
if we go toh we would just buy tins wey we go take cook some kind soup If we go, we'll just buy ingredients that we use to cook some dishes.
(Miscellaneous sources)
-
me too mey I go hustle for money so dat if we go I go buy enough tins Me too, let me go hustle for money so that if we go I can buy enough things.
(Miscellaneous sources)
-
if you go market tings wey you go fit see wey you go take wey you go buy last year of mah say eh two hundred now e don be six hundred seven hundred If you go to the market, the things you see that you would have bought last year for let's say uh... two hundred naira, [...]
(Miscellaneous sources)
-
I buy material buy material I bought a lot of materials.
(Miscellaneous sources)
-
na im na im buy coffin na dem do everyting They were... they were the ones who bought the coffin, they did everything.
(Miscellaneous sources)
-
when we eat finish e say mah carry am go Wazobia Park im wan go buy market When we finished eating, he said I should take him to Wazobia Park, he wants to buy some stuff.
(Miscellaneous sources)
-
im say mah no worry im go buy fuel for me we go go He said I shouldn't worry, he would buy me fuel, we will go.
(Miscellaneous sources)
-
we buy fuel We bought fuel.
(Miscellaneous sources)
-
we go buy di goods We went to buy the goods.
(Miscellaneous sources)
-
like sometimes we go buy beer we go drink Like... sometimes, we would buy bottles of beer, and we would drink.
(Miscellaneous sources)
-
in di morning before im go work im go just come im go buy beer im go drink well well and we we go dey im house aha In the morning, before he went to work, he would just come, he would buy bottles of beer, he would drink as much as he wanted, and we, we [...]
(Miscellaneous sources)
-
na so e go buy drink That's how he would buy drinks.
(Miscellaneous sources)
-
my ehn teacher come meet am come tell am sey eh sey I I I know book I know book well well sey make e buy eh eh eh wetin dem dey call am again Common Entrance Examination sey I go pass am My uh... teacher met him, told him that... uh... that I, I... I'm good at school, I'm very good, that he should [...]
(Miscellaneous sources)
Cognates
-