build – Naija verb conjugation

Naija verb forms of build

Present

All personsbuild

Past

build

Verbs conjugated like build

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • for one interview with di project leader Warner Fortwiter im dey yarn sey Nigeria dem go still benefit o from sey dem wan switch to renew build energy from electricity generation In an interview with the Project Leader, Warner Fortwiter, he said that Nigeria... they will still benefit from the plan to switch to renew-... build energy... [...] (Miscellaneous sources)
  • so anyting wey you dey try do meh meh moh try as a youth dey build up tings So whatever you are trying to do, you should... you should... you should try as a young person to be building things up. (Miscellaneous sources)
  • you know moh try dey build our build life up You know, let's try to be building our... to build our life up. (Miscellaneous sources)
  • but make we try our best try build up oursef to become youth because if like me dey talk never comot say I wan contest for governor now una go tell me sey I be young man But, we s-... try our best, try to build ourselves up to [...] (Miscellaneous sources)
  • so make we as a youth try to build up oursef So as youths let's try to build ourselves up. (Miscellaneous sources)
  • and mtschew anoder ting be sey we as a youth we need to dey build oursef And mstchew another thing is that we, as youths, we need to be building ourselves up. (Miscellaneous sources)
  • maybe de go say meh de build house for dem parents Maybe they will be asked to build houses for their parents. (Miscellaneous sources)
  • de go say make you build house for dem They will say you should build a house for them. (Miscellaneous sources)
  • if you build house and your house na maybe ten million naira di money wey you go pay us to protect your house if fire burn am no reach three thousand naira If you built a house and your house is worth maybe [...] (Miscellaneous sources)
  • no be Lagos now e don dey plan to build refinery Is he not planning to build a refinery in Lagos? (Miscellaneous sources)
  • e fit be sey because of nearness to di raw materials e build am for dat side Nearness to raw materials may be the reason for building it over there. (Miscellaneous sources)
  • e no fit talk sey okay because now eh you get money you want build refinery you carry am go build for inside desert He can't say that okay, because uh... you are rich, you will build a refinery in the desert, right? (Miscellaneous sources)

Cognates

-