born – Naija verb conjugation

Naija verb forms of born

Present

All personsborn

Past

born

Verbs conjugated like born

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • I come from Delta State but na here my mama and my papa born me I'm from Delta State, but this is where my mom and dad had me. (Miscellaneous sources)
  • so naim my sister con talk sey our last born Then my sister said our parents' last child... (Miscellaneous sources)
  • my charity don begin for house since wey dem born me My charity has begun at home since I was born. (Miscellaneous sources)
  • so di ting be sey we Nigerians wey get dis country de dey treat us like sey we be foreigner for our own country where my mama born me and my my na here my papa comot from So the thing is, we Nigerians who own this country, they are treating us like we're foreigners in our own land where my mother gave birth to me, and my... [...] (Miscellaneous sources)
  • na church wen we con come back to di church wen dem born us put which wen be di Roman Catholic Church na dere me con find my miracle wen I con take find my healing It was in the church, when we came back to the church, where we were born, which... [...] (Miscellaneous sources)
  • immunisation na when you born pikin you carry am go hospital go give am injection Immunization is when you give birth to a child, you take it to the hospital, to be given an injection. (Miscellaneous sources)
  • if we will look our world wey we dey nowadays if you born pikin you never give am immunisation like BCG now na im be di first one wey you go first take if you never give am BCG anoder person no go fit carry am apart from only you If we look at our [...] (Miscellaneous sources)
  • dat one na di first one wey you first give am just after you born am finish That's the first one you'll give it right after birth. (Miscellaneous sources)
  • because all dis immunisation wey we dey talk so if we no give our pikin na im make am some go born dem go say after some time di pikin die Because all this immunization we're talking about, if we don’t get it for our children, that’s what makes some people give birth and say that after a [...] (Miscellaneous sources)
  • even ehn dis ehn polio wey e dey waka wey be sey pikin go you go born pikin e no go quick waka Even uh... this uh... polio which is getting around which makes a child... you will give birth to a child and it won't walk on time! (Miscellaneous sources)
  • you go born pikin e go be like imbecile You will give birth to a child, and he'll look like an imbecile. (Miscellaneous sources)
  • as e come back di last born don already go dere don go eat everyting As she came back, the last born had already gone and eaten everything. (Miscellaneous sources)
  • e con tell am sey but na di last born na im come kitchen say e forget e cap Then he told her that it was the last born, he was the one who went to the kitchen and he forgot his cap. (Miscellaneous sources)
  • before e come back di last born don already enter kitchen don go eat di food Before she came back, the last born had already gone into the kitchen and eaten the food. (Miscellaneous sources)
  • di first born con sing if na me eat dis food if na me eat dis food Kpangolo must to swallow me fish must to swallow me Then the first child sang "if I'm the one who ate this food, if I'm the one who ate this [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-