Past
base
Verbs conjugated like base
settle,
season,
search,
select,
reorientate,
snatch,
screen,
school,
misbehave,
smooth,
siddon,
determine,
benefit,
believe,
complain,
complete,
upgrade,
experience,
worship,
balance, etc. (List truncated at 20 verbs)
Etymology
Sample Sentences
-
based on one or two issue I just free di place because of finance and some oder tings Based on one or two issues, I only left the place over finance, and some other things.
(Miscellaneous sources)
-
as eh base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be we dey like banga soup and starch As uh... given that I'm a strong Warri girl, being a staunch Warri chick, we like banga sauce, and [...]
(Miscellaneous sources)
-
you know di level now base on who you be You have an idea of the level, based on who you are.
(Miscellaneous sources)
-
because from wetin dey comot from di mouth of Oga Kabiru Gaya im dey yarn sey sey na true sey de sidon talk base on some kind bill wey de bin don dey judge judge on top on top of road matter Because according to Mr Kabiru Gaya, he says that, that it's true they had a talk on some bills under consideration, [...]
(Miscellaneous sources)
-
so according by di way wey di matter e suppose be base on di arrangy of road fund bill wey de bin propose wey di Commitee bin say okay make una reason dis matter mey una shook eye on top you get e dey different from di tori wey reach country people side [...]
(Miscellaneous sources)
-
den we go come go dust all di body clean am up ehn con carry am come back base on wetin me and you fit buy Then they dust the body, clean it up, and bring it back following what me and you can buy.
(Miscellaneous sources)
-
now base on di calculate wey don dey ground de dey follow yarn sey akpalapala don reach like one hundred and sixty seven billion naira Based on the calculation on the ground, they said it would be as [...]
(Miscellaneous sources)
-
so base on dat level now I don come drop di matter for your front So based on the above, I leave the matter for your consideration.
(Miscellaneous sources)
-
but whether you get di message or not base on MTN palava you fit just come di venue But whether you got the message or not, based on MTN problems, you can still come to the venue.
(Miscellaneous sources)
Cognates
-