allow – Naija verb conjugation

Naija verb forms of allow

Present

All personsallow

Past

allow

Verbs conjugated like allow

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • e say di National Assembly dem gats to rearrange di law o wey go allow communities make dem fit dey generate energy and to allow people make dem dey use deir brain and to even involve people wey be sey dem be private business make we hear as Oga Presido as e [...] (Miscellaneous sources)
  • e say di National Assembly dem gats to rearrange di law o wey go allow communities make dem fit dey generate energy and to allow people make dem dey use deir brain and to even involve people wey be sey dem be private business make we hear as Oga Presido as e talk am He said the National Assembly must rework the law which [...] (Miscellaneous sources)
  • according to wetin di board yarn wetin dem wan take do di mock examination na to allow candidate mey dem feel o wetin di examination wetin e go be like According to what the board said, what they want to do with the mock exam is to allow candidates to have a feel for what the [...] (Miscellaneous sources)
  • if you add red oil you go allow am mtschew go allow am hot small When you've poured in palm oil, you will let it mstchew... let it heat up a little. (Miscellaneous sources)
  • allow am make e boil Leave it to boil. (Miscellaneous sources)
  • e say Ozil wen no get matter for di end of di season ah wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal to allow Alexis Sanchez out of Emirate Stadium too follow join body He said Ozil who had no issues at the end of the season uh... the German international playmaker is closing on a new signing deal to [...] (Miscellaneous sources)
  • no go allow dem make e sleep here "Won't you let them sleep here?" (Miscellaneous sources)
  • allow am make e boil for ten minutes Let it boil for ten minutes. (Miscellaneous sources)
  • allow dem make dem boil again for ten minutes Let them boil for another ten minutes. (Miscellaneous sources)
  • allow your fish make e dey boil Let the fish bpil. (Miscellaneous sources)
  • den allow am make e boil on im own for five minute Then let it boil for five minutes. (Miscellaneous sources)
  • den still allow am make e dey boil dey go Then let it continue to boil. (Miscellaneous sources)
  • allow fire make fire beat di Ewere pot well well Heat the ewere pot for a very long time. (Miscellaneous sources)
  • allow di fire make e beat di soup inside di Ewere pot for three minutes Heat up the sauce right inside the ewere pot for three minutes. (Miscellaneous sources)
  • dat your stew wey you don cook for house before instead of you to carry di stew troway and you get dis your fingerlady for house wey dey call okra so just carry dat your stew put am for fire allow am make e boil small If you have lady fingers, which is also called okra, in the house, instead of throwing that prepared stew away, just put it on the flame, leave it to boil a little, (Miscellaneous sources)

Cognates

-